Home
Language
English
Türkçe
Bahasa Indonesia
About
Privacy Policy
Terms of Service
Pricing
Sign In
Download All
Share
big josh🦀
@Joshg2c1
Lover of good music NSNV @seyi_vibez
Joined August 2026
57
Following
18
Followers
479
Posts
big josh🦀
@Joshg2c1
about 3 hours ago
@Horlahdeeh1
That GTA na bastard
big josh🦀
@Joshg2c1
about 3 hours ago
@gnf_ogo
@shxkxbabu
You Dey answer them be like some them self don craze wey their phone still Dey their hand wey we no know
Joshg2c1
retweeted
𝑶𝒍𝒂𝒓𝒊𝒛𝒛.
@olarizz_
about 4 hours ago
where war go start be say if una stop to dey stream SWAGUU.
big josh🦀
@Joshg2c1
about 3 hours ago
@SHAD7G_
Seyi really make burna happy gan
big josh🦀
@Joshg2c1
about 3 hours ago
@shxkxbabu
https://t.co/6JLuIjSkKJ
big josh🦀
@Joshg2c1
about 3 hours ago
@HonitelHQ
@thabluemedia
Na him be their pr
big josh🦀
@Joshg2c1
about 4 hours ago
@Hey_shomodray
Wetin be this?
big josh🦀
@Joshg2c1
about 4 hours ago
@stevoski02
@mannystyles01
@CyprianJohn001
@supastardjsdon
@Guccistarboi
Lol go and pity your unfortunate parents not me
big josh🦀
@Joshg2c1
about 4 hours ago
@stevoski02
@mannystyles01
@CyprianJohn001
@supastardjsdon
@Guccistarboi
Dem no Dey use x wear the khaki you gats get certificate not x engagement
big josh🦀
@Joshg2c1
about 4 hours ago
@mannystyles01
@stevoski02
@CyprianJohn001
@supastardjsdon
@Guccistarboi
Enter my dm if we Dey social media that one don put us for same level so make una waka gently say we Dey catch cruise no mean say we Dey same level
big josh🦀
@Joshg2c1
about 4 hours ago
@mannystyles01
@stevoski02
@CyprianJohn001
@supastardjsdon
@Guccistarboi
If we Dey catch cruise make we Dey catch cruise but una don carry that silly stuff enter una head piece of shits
big josh🦀
@Joshg2c1
about 4 hours ago
@stevoski02
@mannystyles01
@CyprianJohn001
@supastardjsdon
@Guccistarboi
lol 😂 I no fit Dey drag with una again lol if na another fanbase ni I go Dey reply but 👿never you wey Dey talk self nothing Dey your head show me your picture I go send you my nysc picture idiot
big josh🦀
@Joshg2c1
about 5 hours ago
@mannystyles01
@stevoski02
@CyprianJohn001
@supastardjsdon
@Guccistarboi
lol joke on you Oponu
big josh🦀
@Joshg2c1
about 5 hours ago
@mannystyles01
@stevoski02
@CyprianJohn001
@supastardjsdon
@Guccistarboi
Sheybi secondary school just resume now lol 😂
big josh🦀
@Joshg2c1
about 5 hours ago
@big_tyrod
E go mid pass dantata
big josh🦀
@Joshg2c1
about 5 hours ago
@ib_cfc
@UrfavBoyq
@dfwauracle
Na you Dey think fool akoto oshi
big josh🦀
@Joshg2c1
about 5 hours ago
@Animashaun19829
@UrfavBoyq
@dfwauracle
Same way una talk say na as olamide like seyi vibez post make him blow too clowns
big josh🦀
@Joshg2c1
about 5 hours ago
@Forwardever_67
@fearbeingg
@seyi_vibez
Done chief
big josh🦀
@Joshg2c1
about 5 hours ago
@mannystyles01
@stevoski02
@CyprianJohn001
@supastardjsdon
@Guccistarboi
Be like as you resume school na this comprehend dem teach you for school use it while you can still remember okay enjoy
big josh🦀
@Joshg2c1
about 5 hours ago
@yallmeetvictor
You no go lie for me
Last Seen Users on Sotwe
Kpkkhan
Seen from
Pakistan
Shay Kelt
Seen from
Turkey
Lina
Seen from
Indonesia
tango live عربي
Seen from
Germany
牛魔王
Seen from
Indonesia
PEMERSATU BANGSA
Seen from
Singapore
.
Seen from
Netherlands
TÜRK HUB VİP İÇERİK
Seen from
Turkey
The Bern Report
Seen from
United States
HotXnxVidz
Seen from
Turkey
Trends for you
1
Good Thursday
Under 10K tweets
2
#OlandriaxOffWhite
Under 10K tweets
3
#Survivor51
Under 10K tweets
4
Halo
Under 10K tweets
5
Opus 5.5
Under 10K tweets
6
#adifferentworld
Under 10K tweets
7
Listing ID
Under 10K tweets
8
#AEWDynamite
Under 10K tweets
9
Happy Friday Eve
Under 10K tweets
10
Activision
Under 10K tweets
Most Popular Users
1
Elon Musk
@elonmusk
241.7M followers
2
Barack Obama
@barackobama
119M followers
3
Cristiano Ronaldo
@cristiano
114.4M followers
4
Donald J. Trump
@realdonaldtrump
111.8M followers
5
Narendra Modi
@narendramodi
107.2M followers
6
Rihanna
@rihanna
98.7M followers
7
NASA
@nasa
92.4M followers
8
Justin Bieber
@justinbieber
91.8M followers
9
KATY PERRY
@katyperry
90M followers
10
Taylor Swift
@taylorswift13
83.9M followers
11
Lady Gaga
@ladygaga
75.4M followers
12
Virat Kohli
@imvkohli
73.3M followers
13
Kim Kardashian
@kimkardashian
70.9M followers
14
YouTube
@youtube
68.8M followers
15
Neymar Jr
@neymarjr
66.3M followers
16
Bill Gates
@billgates
65.1M followers
17
Selena Gomez
@selenagomez
63M followers
18
The Ellen Show
@theellenshow
62.3M followers
19
CNN
@cnn
61.8M followers
20
X
@x
60.7M followers
Olivia
Online
✨
⭐
💫