@soullessR7@Biggluciferr@official_Gegeh True
If oil touch one finger, e dey stain d rest. The only thing you can do as a girl, as you know say you nor dey do those things, just comot ear if dem dey discus an, you nor fit relate because nor be wetin you dey do
@big_zehrry@Symply_Tacha Stretch mark is a natural thing both on a mans/ woman’s body, you can decide to remove or not to remove it, you can’t shame a human with that sir.