Una no understand how badly this country dey spoil person life. How people go dey work but dey fear to buy pizza and ice cream? You go buy wetin you need you go con begin dey feel like say you just waste money
Come to think of it...I don't understand why you only need a SSCE certificate to be eligible to contest for president, but needs NYSC certificate to get a ���120k job.
Currently seeking a job. I’m a graduate, done with NYSC, with a background in Electrical & Electronics Engineering. I’m open to working outside my field too.
I stay in Lagos but I’m willing to travel/relocate, esp. if accommodation is provided. 🙏🏽 Please RT or tag anyone hiring.