@SHAZAIN1000 Nor worry your own less, understand that whatever you’re going through men dey pass through wotoporiously too…. If I mention mine you go cry for me nor be joke, the only changes I’m making now is taking things all over again but now in the right way—
@99sznx At least I’ve seen one that isn’t tripping lol. Cause most of these nighas out here loose their brains when it comes to their girl, I love this frfr
@agihomar1 But why you wan tell me say man no fit sleep for the same bed with woman and no go touch her. Like I no still wan believe say dogs really dey oo, watin dey Surp omo som guys seff ehhh like must you sleep with every girl you see like damn 🤦♂️
@claxicalceleboy@engrICO2015 Try make you go school finish so you can define things properly… go school you say no now you see the result of your illiteracy 😂
@johnawele@Godwin__Je Are you Davido, Omo una just foolish anyhow for this life… poor man like you dey find baby mama 😂.. go find money first before you go get opinion for here bros
@instablog9ja This one nah cheater abeg, why you dey explain dey go 😂 why can’t you just block am move on… which one be “CAN I BLOCK YOU NOW” 😂….. entertaining the conversation is already cheating so you better be careful 😂
@TheSilvapr_ @willinilli024 Ok for your mind because say en post en wife you think I say you fit collect the girl. Omo this una confidence dey shock me everytime 😂…. Una don convince una self say una fit pull up anygirl, nor worry