@MoMo_PSB E b like na to start dey report all una socials join.
I pity anybody wey still dey use Momo. I don give up on the money sev and all my guys wey dey use Momo don uninstall d app sev.
@MoMo_PSB All this useless bot message is not helping.
Make una provide better customer service wey no b robot abeg..
Una go still reply me with una nonsense bot message now say make i check my DM