I add you on WhatsApp to do business with you now nah you come to say make I register to una platform say if I no ready you go block me. Come!
Are you joking?
Nah you add up or nah me
Names of Banks that's meant for the men dem:
1, First bank
2, GTB
3, standard chartered
4, Zenith Bank ( run o no look back)
If person wet beg you money send any of these Banks for you abeg no credit the account the person get in abundance he just dey test you