@TwoTerty__ Aswear say thing matter ern. So guy be wey me then am dey job for Abossey Okai. Always he dey claim say he dey comot Kumasi. Wey one day he pops die wey we deh go the funeral. Boy we reach Kumasi ern the car we picked to the village sef be like 2hrs herh 😂😂😂