@_chisomx@Monakyofficial I dey even pity you sef aje
You look monaky say him no Sabi music watin you want make him do pass watin him the do now....bro try the hear good music no con the behave like deaf jare
@valentine_25294@Monakyofficial Ahbeg make Una no follow this particular person talk again
Him no know watin him wan talk I for tell am rubbish but make I no talk again
But guy no body the talk say buju no good
But shut you mouth bro go back and listen to the word of your messiah MONAKY💯 you get me bro
@RahmeekDos@Monakyofficial Who be this 1
Common shut up
You no hear watin MONAKY talk in case you no the understand something make I follow you talk
For him line him say
Them wan follow me but them no fit keep up💯
Where's the lie there bro no go the talk to much
The guy don sup Una mouth up finish
@Monakyofficial Not one of the best,his the best for me make people wey never start the hear MONAKY make them go hear him jam not only hear but pay good attention to what he says & you will realize his the GOAT👑 no cap
@Monakyofficial I don craze give they jam monaky is not human for real🔥🔥
Dem suppose check if you na from this planet because you no dey reason like Normal human, you are too good this no be cap maximum respect Big Dawg