@bossolamilekan1 Cmon Sharrapp there… which light?
You fit get Punting knowledge make you no get football knowledge at all
Na you be the example my boss😂
@FGirlrita You be thief and dirty punter
And so what if He win from your game
The day He dey play dey lose nko, Shey you refund am
Craze dey your Head You this ungrateful smelling Punter
You no fit see @HouseOfAmbers
And @cindy_blog come online come dey talk this kind thrash
Person chop 400k send me 50k another person chop 1meter send me 10k✅
giveaway wey I wan do na fr my family fr house the money wey dem donate even if na 80k I go give una but me using my money iro ni o ppl kala gan o😂
Inside 1m 10k ah lai shey beggar who wants d 10k?
Things are going to work out for me, I have to keep putting in the work to make that happen.
I envision myself as wealthy and successful in every area of my life and i will keep working towards that reality.
I am a winner
Today is going to be an amazing day
I Affirm🍀
You’re not behind in life, you only fall behind when you start comparing yourself to others.
You don’t need to rush your experience, your path is unique to your specific needs and lessons.
Competition is an illusion.
Be who you are and enjoy every moment.
Good Morning 🍏
@Abdul81506992@BishopPOEvang@Abdul81506992 you are very stupid
You call this resisting of arrest
If na your family member dem dey harass like that nko?
Well I’m not surprised
What do you expect from someone with the shape of your head
NOTHING
ABSOLUTELY EMPTY
@george__picks AMEN O MY BOSS I BELIEVE IN GOD AND YOU
Cus Man don too lost to bookies for real
Most painful part is when you go boom i fit no dey active or financially gallant to play
BUT I KNOW I GO BOOM WITH YOU MY BOSS
GOD BLESS YOU
@Herteafee @TrustOluwademi1 @Banksbet12 @Cristiano This one dey talk trash….He work hard for Madrid abi e just go dey look for there
Na true dem talk..go find something chop fess