Una no drag Wizkid, burna boy and olamide wey them keep quiet for all the evil things wey dey go on for this country. But Davido wey decide to speak up una dey drag am.
Na @davido mood this year just dey sweet me. Baba no get time for anybody papaπ many mattres on ground but baba no talk anything. Mute all the fake ass niggas around
@naijaconfra If you like allow your mother, sister,or anybody to give anybody toto for free in the name of "blending" your eyes go clear when men cramp you with that bomb wey full your mouth
@naijaconfra If your fuck up na beating matter men go beat the hell out of you we no dey find crowd na solid men we dey find. If you mess up we go flog you be you girl or boy