@Big_kelvin_ called and I must obey ๐
Baby shower tonight
I had to fly in from Port Harcourt ASAP.
things we do for friendship sake ๐คฉ
#lagoslife#softlife
Manchester United no go allow me wear my jersey tomorrow like this ๐ฉ๐ญ
God abeg, na to dey hide face for road tomorrow bayiii ๐ฅบ
#ManchesterUnited#FootballNews
@color_lagos@Shalom_HeyEliy@LagosLifeApp Mama Bisi don too watch Nollywood ๐
She wan kpai madam make she marry oga con become madam for house, God no go gree for her sehhhh ๐ฅบ๐ฉ๐๐
I went to work leaving my staff's alone at home, coming back to see some demon's running around in my home ๐
Cause I am sure that's not Anabella and Kelvin ๐
After dropping Anabella off in school she's still running around the house.
If anybody should tell me car isn't an achievement, I fey bite ham for face sha๐ฉ๐ฉ
Rain slap me today con still beat nonsense commot my body ๐ญ๐ฅบ
Oh God of Venza locate me ๐ฉ
#softlife
This girl is everywhere with me in the house ๐ฉ
I came to Abuja to rest my head, I met her in my home in Abuja
Abi kini gbogbo eleyi now๐ญ๐ข
#LagosLife