@Adiamondudokwuu@KelOnovo First girl I dated in the year 2018 lied to me that she is from Enugu state, but I later found out through her Fathers burial postal that their are from Ebonyi Ezza mgbo to be precise, like why are they not proud of their place? Always claiming to come from Enugu..
@GozDeGozzy@koigbest@Kasieobi_1 Na only farming be the development Afikpo get? Bro just visit NSK and leave wetin u dey see or hear for media, NSK better pass Abakiliki town o not to compare with Afikpo wey still dey under development if possible make your research well..
@GozDeGozzy@koigbest@Kasieobi_1 No dey mention Enugu again o, this person wey make that post no be from Enugu , Beside Is Afikpo better than NSK? NSK as whole suppose dey in competition with Ebonyi not the whole Enugu...
As a young G who’s trying to find his feet
1. Avoid popo wahala.
2. Don’t do drugs.
3. No give girl belle.
4. Quit soapy.
5. Keep your earnings to yourself.
6. Read number 3.
7. No use number 3 play.
A tweet is enough
@Kezmag_ Omo na Roasted yam o, for the city of Enugu..Obiagu and Trans ekulu to be precise their roasted yam na fire e dey give those village taste own