One day I Dey go buy koko,so my usual be koko 2cedis den bofrot 1cedi but as I see fine girls for there I talk the woman say I go buy koko 5cedis bofrot 20cedis.
So the woman shock Wey she biz me say β3nd3 de3 wontc bofrot 1cediβ as she talk norr the fine girls start Dey laugh Wey i shyβ¦so since den dem Dey call me BOFROT1CEDI