Nigeria rappers now are so annoying fr, una go drop song finish una nor go let fans enjoy the song. Una dey twitter dey fight morning and night. Y’all should grow up
Most people from Delta State, including myself don’t see Geh Geh’s impact. Maybe because we already know about most of the things he’s raising awareness on… There’s so much impact in his videos.
Nigeria is a hell, if hunger no kee you, police/army go kee you and if you kon manage escape dem, bandits go abduct you na only God fit help you from dem and if you still manage escape or gain freedom from bandits… Man’ O War go kpuf’talize you asap. 💔