Jayjay abeg we get out inter House sport cup competition today , abeg show make you get atleast 5 trophies,I no say you never touch gold trophy before ππππ
Walai Barca fans no Dey beat the allegations.
What do you mean by βpure footballβ, Na only dribble be football ??
So all defenders na basketball dem Dey play ππ