If you sick abeg go treat yourself o
No die o. You go just full status
Dem go come dm you say
"Tell me it's not true, say something"
Dem go come screenshot am post
And dem go dey post ham say e be like nah true o.
Even dem go still attach ur death to the government say nah ambulance no dey for ground or hospital not responding.
Super Combo BIT9JA: Place a multi bet on these 4 CHAMPIONS LEAGUE matches and GET 15% EXTRA WINNINGS! Code: U5SJMSXBG
Sign up: https://t.co/3Tajiw58DM
You can deposit via Fiat (naira) & crypto