@felix_oladiti@CHIZZY_BB Giveaway keh....U no even know wetin U dey talk....U dey fine activity for,I no go give am to you....go chase Ur clout for another place....
@felix_oladiti@CHIZZY_BB You are a fool though, your mother lied to you....
You fit just easily see the post pass mumu....my U hate, she dey use her head compile games,wetin U dey do with Ur own life...ntin
@felix_oladiti@CHIZZY_BB Oga keep quiet....she gimme my first 5k with 100 naira and na cash out I cash out cos of fear so keep quiet if U no get anything else important to say