I asked my mom to buy me a dog๐ and she said she can't cope by training two animals๐๐
Iโm still here cry!ng ๐ซ๐ ๐ณ
===============================
Sheโs 26 TB Joshua Nigerian Arrmy
No be every girl wey get relationship problem get spiritual issue and no be say dem get bad character. Go treat STD first and see wonders.
Sheโs 26 VeryDarkMan
Chioma, I collected your number today and your subscription finished today, your gas too. And still today you see your menstruation. Is God not powerful? O de beru oloun. Iโm fact, I no dey do again
Mummy Zee Burna Tiwa Savage Prophet TB Joshua
*Married man divorce his wife & propose to his sidechic with brand new Toyota venza, sidechic sell car, she & her young boyfriend use money do wedding on Saturday ๐๐๐๐*
Burna Opay Ta ta ta The UK