@BaddestCivilian@WizStatz U don dey carry mouth go another place.. normally behavior for Apc & FC.. since last year Davido & Burna don dey make money pass wiz, just accept am.. e Morayo album no sell anything apart from sporting sales cus FC only sabi listen through phones. Tickets for show una no buy