Home
Language
English
Tรผrkรงe
Bahasa Indonesia
About
Privacy Policy
Terms of Service
Pricing
Sign In
Download All
Share
King-Genesis
@KingGenesis76
1% luck๐ 99% hard work ๐ 100% winning ๐ And his grace will speak for you ๐AMEN ๐
Joined June 2026
63
Following
29
Followers
1.1K
Posts
King-Genesis
@KingGenesis76
about 4 hours ago
@Akposxau
Igbudu dey on guard ๐น๐ค
King-Genesis
@KingGenesis76
about 4 hours ago
@Mercymasitula
Once it enters u go adjust no worry ๐น๐ค
King-Genesis
@KingGenesis76
about 4 hours ago
@DavidAnyanwu_
To be honest with u she take time sef for how fast I rub my own ๐น๐ค
King-Genesis
@KingGenesis76
about 5 hours ago
@instablog9ja
Which attention the thing draw abi na today I dey see this kind training Mcheww, as I no get blue tick na small thing dey vex me oo ๐
King-Genesis
@KingGenesis76
about 5 hours ago
@OlawaleOlanir12
This dem papa calm ooo if na me dead bodi go surplus ๐น๐ค
King-Genesis
@KingGenesis76
about 5 hours ago
@ErlingHaaland
Please he need enough food after this game since he love food a lot ๐ฅโ ๐ฏ๐ซถ๐ซถ๐ซถ
King-Genesis
@KingGenesis76
about 6 hours ago
@_AsiwajuLerry
Very humble and powerful ๐๐
King-Genesis
@KingGenesis76
about 6 hours ago
@funny_kante
Haland just save my game wey I think say don cut Omo that guy is invisible better watch out France ๐ซ๐ท๐๐
King-Genesis
@KingGenesis76
about 6 hours ago
@john322226
In Norway jungle abi ๐น๐ค
King-Genesis
@KingGenesis76
about 6 hours ago
@thatforexguy3
Sey ronaldo get prime ๐๐
King-Genesis
@KingGenesis76
about 6 hours ago
This is the best World Cup ever โ ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ซถ
King-Genesis
@KingGenesis76
about 6 hours ago
@john322226
Them know say that guy get injury them still go carry am go World Cup ๐
King-Genesis
@KingGenesis76
about 6 hours ago
@Hitlerdegen
@john322226
Guyyyy u be correct bro ๐ Let follow na man U be
King-Genesis
@KingGenesis76
about 6 hours ago
@it_Rutie
Brazil don go house ooooo ๐น๐น๐น๐น๐น๐น๐น๐น๐น๐ค๐ค๐ค๐ค
King-Genesis
@KingGenesis76
about 9 hours ago
@Replay_remix
U dey whyne ๐น๐ค
King-Genesis
@KingGenesis76
about 9 hours ago
@razorblade300
All this one na talk oo No be today pesi dey see noodles ๐
King-Genesis
@KingGenesis76
about 10 hours ago
@Nabimara_Paul
The bread at hand is better than the one in the oven no reach this guy ๐น Him bread dey him hand but he no fit reach am๐น๐ค
King-Genesis
@KingGenesis76
about 15 hours ago
@nana_vyybzZ
Some friends na witch oo ๐น๐ค
King-Genesis
@KingGenesis76
about 15 hours ago
@softlife_space
Other ones go dey happy sef say dem carry am cause dem for dey collet for the journey too ๐น๐ค
Last Seen Users on Sotwe
Johnsss
Seen from
Turkey
sai
Seen from
Indonesia
ุญุตุฑู ุฎููุฌู
Seen from
United Kingdom
Nแปซng cฦกn mแปt
Seen from
Vietnam
โ โ๐๐๐๐ค๐ฆ๐ฃ๐ ๐๐๐๐๐๐ฃ โ
Seen from
Indonesia
nice AV
Seen from
Turkey
Mustapha boss
Seen from
Algeria
TriniGunna.
Seen from
South Africa
ajong
Seen from
Indonesia
๐จ๐๐ ๐ด๐๐๐๐๐๐๐
Trends for you
1
England
Under 10K tweets
2
#MEXENG
Under 10K tweets
3
Pickford
Under 10K tweets
4
Gallardo
Under 10K tweets
5
FIFA
Under 10K tweets
6
Dylan
Under 10K tweets
7
Tuchel
Under 10K tweets
8
#HOTD
Under 10K tweets
9
Quansah
Under 10K tweets
10
Gordon
Under 10K tweets
Most Popular Users
1
Elon Musk
@elonmusk
240.7M followers
2
Barack Obama
@barackobama
119.2M followers
3
Donald J. Trump
@realdonaldtrump
111.7M followers
4
Cristiano Ronaldo
@cristiano
110.9M followers
5
Narendra Modi
@narendramodi
107M followers
6
Rihanna
@rihanna
97.7M followers
7
NASA
@nasa
92.2M followers
8
Justin Bieber
@justinbieber
90.9M followers
9
KATY PERRY
@katyperry
87.8M followers
10
Taylor Swift
@taylorswift13
81.7M followers
11
Lady Gaga
@ladygaga
73.2M followers
12
Virat Kohli
@imvkohli
70.1M followers
13
Kim Kardashian
@kimkardashian
69.8M followers
14
YouTube
@youtube
68.7M followers
15
Bill Gates
@billgates
64M followers
16
Neymar Jr
@neymarjr
62.9M followers
17
The Ellen Show
@theellenshow
62.4M followers
18
CNN
@cnn
61.9M followers
19
Selena Gomez
@selenagomez
60.9M followers
20
X
@x
60.8M followers
Olivia
Online
โจ
โญ
๐ซ