@marvyrema E dey sing ....like say all of una dey listen to his music...person wey no get 40m solo on Spotify but this seyi wey dey sing rubbish get over 8 songs that has surpass 40m streams on Spotify....shey nah chrome una dey go listen to ham ni ?
Zino fans -mouth 90%,sense 10%
@Mommykateifvt@Kunlezinodict Oloshi...my mama don build house of her own...cos you are the first wey dey stay a room self contain ..you no wan allow us rest online 😏
@ayvibez12 Ori e buru...for all streaming platform...bring anywhere wey fola big pass him
Nah thunder go fire all of una wey dey bring all this stupid comparison
@FirmGibs99576 Una just like push rubbish agenda Sha.....when seyi drop..nah clean sweep 1-14,same thing with asake...e reach fola turn...every body dey share chart with ham...are you guys ok..the comparison is not there nah 😏
@Adeniji25534220 Make fola bring his 2b Spotify stream
Make e bring his audiomack all time stream
Make e bring boomplay
Make e bring apple music
Make e bring his bet award nomination
Make e bring 6 solo songs that has surpass 50 million stream...since thunder wan fire una