π₯ She dey feel the vibe already π
βDAVIDOβ no be normal soundβ¦ na energy wey dey enter body straight π―
If e no move you, check yourself π€
π§ Run am now
KINGREALITY β THE CALLED EP π
@davido@afeare_isreal@ECoolOfficial
Happy Sunday guys, please help me thank God for the new AKARA business I just started πpatronize me today and you will get some Jara Akara!
#kingreality#thecalledep#FIFAWorldCup2026
Naija Wahala π³π¬ don drop π§ my people make Una go feel the vibes and the flow.
Am Kingreality for a reason no be Cho Cho Cho!
#kingreality#thecalledep#outnowonallplatform