@AminuAbrah98405@miz_uyik Oga just close your mouth abeg ...... First of all what do you mean by FREE SEX shay you are normal?? Its people like you that make the sex look like a favour from them (girl)
@Vbonifacefan22 No to enter rentals business na
Event rentals and bulk supply of anything especially food stuffs
Event vendors dey do 30-50% because people dey pay cash fast
@Ogadimw@TheDamiForeign@davido You self dumb too ohh because what's the tribal part for exactly???
Two celeb dey get issues you dey choose one over the other... Them know you??