@MTNNG what the fuck is really going on... Why are you guys stealing data... Una won do oriburuku niiii... The country is hard and you are still moving mad una won use una hand bury una Kids niii... @NgComCommission why are you people silent sey oloriburuku niii gbogbo yin niii
@ItsAmahAdoma Omo who gave birth to this set of hungry ladies... Dem swear for una for una family not to make it in life niii, because this una standard of relationship I no understand again ooo