Another Saturday...
This Glow is Heavenly...
It is actually God's Grace.
#JDUnion2021
Congratulations Deji & Jumoke @ Lagos, Nigeria https://t.co/4N7wkkKVIu
Romans 1:28
From now go front, as dem no reason am say e suppose be to keep SeniorMan sabiness, SeniorMan make dem get Weyrey for head, make dem come dey do wetin dem no suppose do.
#scripturechallenge#NSPPDIsOne
Romans 1:28
From now go front, as dem no reason am say e suppose be to keep SeniorMan sabiness, SeniorMan make dem get Weyrey for head, make dem come dey do wetin dem no suppose do.
#scripturechallenge#NSPPDIsOne
Romans 1:28
Furthermore, just as they did not think it worthwhile to retain the knowledge of God, so God gave them over to a depraved mind, so that they do what ought not to be done.
#scripturechallenge#NSPPDIsOne
John 12:24
Truly, Truly I dey tell you say, if one dot of millet fall for grand and kpai, e dey on him own; if e kpai e dey carry berekete harvest comot.
#scripturechallenge#NSPPDIsOne
John 12:24
Verily, verily I say unto you, unless a grain of wheat fall into the ground and die, it abideth alone; but if it die, it bringeth forth much fruit.
#scripturechallenge#NSPPDIsOne
Mark 9:42
Anybody wey make pikins dem wey sabi me to not sabi me. E beta make dem carry chain tie very big stone to their neck and jump enter big river.
#scripturechallenge#Nsppdisone
Mark 9:42
But whosoever causes one of these little ones who believed in Me stumble, it would be better for him if a millstone were hung around his neck, and he were thrown into the sea.
#scripturechallenge#Nsppdisone