@WomanKingMovie how come no one is talking about dis movie ๐ฅบ๐ฅบ๐ฅบNigerians wen you go to the cinema,kindly watch dis movie....so interesting and the casts oh no๐
@Shemyy211@EverblazingJer1 @pretty_aishat1 @Naija_PR One of your siblings work with a loan app and Dey owe him 4 months salary ...thatโs when you will understand...idiot you want to pity d person borrow money but you donโt want to consider d people that collect salary only if people that borrow pays back....yoy just open waaa like
@Shemyy211@EverblazingJer1 @pretty_aishat1 @Naija_PR You are very stupid..person wey borrow don know say terms do conditions Dey..Na stupid people like you Dey fight friends wey borrow you money...Na der e Dey start from...unfortunate nd uncivilized bastard
@EverblazingJer1 @pretty_aishat1 @Naija_PR I get but if not for anything but for d same if of the workers that do call them...Dey would have called called and called before Dey do such