@EXCEPTIONAL234@ZizdeeB@theboyfromojo Na only your fave failed tour you brought now you know get any other achievement now but after 100 years you know go still meet up with wiz greatness Una go just dey bitter for life.. flop tour award bottlers
@EXCEPTIONAL234@ZizdeeB@theboyfromojo If dem multiply your fave gloabal awards as you claim say he dey global he go still dey fight for him life to meet up
@Toluwase_x Your fave tour failed and flop..you have no excuse and also if we dey talk about international awards wey your fave dey bottle Una self go put mouth
@EXCEPTIONAL234@ZizdeeB@theboyfromojo You self go soon fra because you just dey mumu yourself you know get anything to say we pass you on every area you are only trying to meet up every year nothing for una e pain your fave he wan talk lol failures we dey wait
@EXCEPTIONAL234@ZizdeeB@theboyfromojo You mumu now after your flop and fail tour and major international award bottling what else do you have only bitterness and cry
@EXCEPTIONAL234@ZizdeeB@theboyfromojo As your friend no get any evidence to support him fave he start to dey curse if you don’t have any bragging right don’t come and gaslight us just accept una reality
@ZizdeeB@EXCEPTIONAL234@theboyfromojo See this one cursing when you have nothing to say you are very useless go and curse your family not me I’m not the cause of your misfortune and I’m not the one that didn’t allow your fave to have music achievements when you can’t argue or have fact y d curse you are very useless
@EXCEPTIONAL234@ZizdeeB@theboyfromojo And for you enjoy your Burna cert i just want you to learn that you can’t compare your ph legend to wiz greatness it’s treason the best you can do is to argue with that mumu Burna vs Davido and may the best man wins
@EXCEPTIONAL234@ZizdeeB@theboyfromojo You wey no fit mention one of your fave achievements you just Dey fool yourself if you no fit mention one achievement I know for argue with you na your fave and portable dey set
@ZizdeeB@EXCEPTIONAL234@theboyfromojo But your favorite no get career at all zero career imagine you are not shameless still
Come mumu join if you get sense pass anyone that person life don spoil Davido to Wizkid is like Nigeria to America your life don spoil
@ZizdeeB@EXCEPTIONAL234@theboyfromojo 4 years of Davido and wiz your fave still fail and na wiz worst year be that d only thing una get over wiz is bitterness and begging for toto you self go dey beg for toto normally because you know get shame
@ZizdeeB@EXCEPTIONAL234@theboyfromojo You know talk 4 years again after I don show you stat for that 4 years your life don pekelemes una never taste hit song before now no award no streaming una life just bitter for that side
@ZizdeeB@EXCEPTIONAL234@theboyfromojo All your fave catalogs and career essence pass am I’m just wasting my time arguing with you same thing you Dey talk you too mumu for this life no achievement for Una side na just bitter and bitter on someone else success
@ZizdeeB@EXCEPTIONAL234@theboyfromojo If na like this you Dey reason you be failure person wey no get hit song get awards streaming and cert pass your fave mumu since una never get hit song before you don’t know what hit song means
@ZizdeeB@EXCEPTIONAL234@theboyfromojo You too mumu and your mumu na for life funny enough our old glory no Dey here because your fave is not match for that but your last 4 years una still be failure