Honestly Dorcas Rigathi is such a charming beautiful soul. Hapa Riggy G aliangukia Mali safi. Beautiful in soul and marvelous in heart. Evrry man deserves a Dorcas Rigathi Gachagua in their lives💯💯💯💯
2027 go clear.
Na Peter Obi we dey follow, no be this one wey only dey talk sense when e already catch fire for him own backyard.
Abeg make security agencies do their work for real this time, no be selective.
We no dey shake.
#RigandDie2027
Keyamo give Dickson 48 hours ultimatum over anthem?
Ordinary political appointee dey issue deadline to former governor and sitting senator like say na class prefect.
Obidients wey dey calm, just dey watch. Na only Peter Obi get that structure wey fit turn this country around without all this noise.
Tinubu and co, una don try, but the streets don speak. Bamaiyi no be joke. 2027 go clear everybody. No shaking!