@MrMekzy_ Madam first know the issue, if itโs a life threatening own , Biko listen to your husband.
Oga sir ๐ na your blood brother you wan turn your enemy so, any issue wey Una get, you fit settle am , if your brother choose to be unfortunate. Biko 10 billion meters away from ur family