National Service with Grit: The Inspiring Journey of National Youth Service Corps @officialnyscng member, Ushie Rita Uguamaye "Raye" in the Pursuit of Social Justice! #tinubuisadisaster#RevolutionNow
@Sucrepapito22 @lastborn211 @Monalisabbyy @Ewatomishowdy Like you no get...Werey still dey yarn dust say he dey give mama and papa 100k ๐๐this egbon no wise ๐
@lastborn211 @adele_bolaji @Monalisabbyy @Ewatomishowdy Who be this egbon sef ๐๐your tweet dey be like kindergarten pikin ๐๐ rest egbon ๐
@lastborn211 @adele_bolaji @Monalisabbyy @Ewatomishowdy I never give them anything egbon., egbon just imagine look at yourself ๐still dey take person matter personal ๐...I dey imagine how you go take talk that thunder fire you with that your teeth wey open ...spit go don full screen ๐
@lastborn211 @adele_bolaji @Monalisabbyy @Ewatomishowdy Like bro ....I come online come form ? For you ? I sabi you form Adam ๐, egbon try rest ๐๐ you suppose don dey your T junction like tbis oo dey collect your everyday 200 from young boys for hood
@lastborn211 @adele_bolaji @Monalisabbyy @Ewatomishowdy Ok ...Na Wetin you actually do be that but that one no concern me , but egbon I think say you wise oo calling apartment hotel ๐๐ get one free try rest I get your point now