@Heis_austi@Pathfinder077@abazwhyllzz Fool 😂
Hushpuppi na hin all of you dey shout
Hushpuppi wey get wetin dem dey call "wisdom and knowledge"
Think say na juju only dey run big ting's
@Pothosman03@mzeegreat7@DurkioWiz That one sure
But some people end up saying to their self that "with all my consistency and hard work, he fit nor later make m"
And they believe it already
That's bullshit negativity
@socetyhatesjay Y'all are foolish because you choose to "believe a fool"
Stop bowing for negative words
The person that posted the shii himself didn't post a "random picture"
Nothing go stop anybody blessing for this August
AMEN abeg...🙏
@Heis_austi@Pathfinder077@abazwhyllzz Guy shut up
Show me one of your Yahoo celebrities wey geh car above $500k
And you wey dey do yahoo for More than four years no fit get financial knowledge