If Do2dtun says Special Spesh and him are the pioneers of HYPING in Nigeria, abeg wetin Shina and Kokoro Taofiqi dey do for Pasuma and Osupa that time? π
Wetin that man dey do for Yinka Ayefele back that time?
Not even Mr Latin is funnier than Baba Suwe, and Mr Latin is funnier than Sanyeri and the rest
Baba Suwe stood alone and no Yoruba movie comedian is ever touching his legendary status