@Verydakman_ U dey talk waiting dey ur mouth if ur grandpapa no be fela hw life for take dey with omo u for no dey use ur mouth talk dis things wey dey talk
@officialEFCC I wounder why de judge go say make dem remind am for prison during Yaya bello case him no smell prison ooooooo what a wicked judge shame on our law and government dem no get level at all
@renoomokri It funny me when we should be thinking of how to grow our their own country we are here
discussing tribe or no tribe what can Ur tribe offer to the modern Nigeria of today Mr renoon are u not seen how bad our their country has gone to no peace again in Nigeria please let's try