@Quickteller@interswitchspak I tried buying light from my Zenith via @Quickteller I was debited bt wasn't sent a token ,I called @Quickteller and dey said they saw the transaction in they system that I should wait for Token,I waited and I didn't se it and I decided to do another one,till now I neva se am
I know sabi dance ooooo,but I dey where them dey play music. You know waiting dey my mind ?πππ€£π€£ I go reason this step go make sense and another step for another music and then imagine myself wey no sabi dance be the dancer π€£π€£π€£