@LurdFizzy7@broccoliboygreg Yes ooo I dey mostly even dey around their fellow members right from school but this ones for this area no dey hide am oo na for public them go dey chop egede make them no use me count scores biko
@atolagbe0467@deylowkey247 As I dey see sey Cana don cost like this I don dey find way order 1ounce of premium scotty from hbs with better boss leaf no be me kill jesus.
@BCraft_studio If no be my love for dread I for don cut this one wey dey my head na me dey lock my thing myself now before one werey go uproot my scalp