@yaqubyaqub28@j2vine_@yabaleftonline Give him more time till every body kpai abi?..If things come better,who go come enjoy am since hardship don kill everybody.. make una dey get conscience ooo..
@Alexandaahh@yemialadee Hope say you get evidence where she dey sleep around?..Dis thing wey you talk no go funny ooo if dem catch ur papa.. No be every talk be cruise
@mcnun@AishaYesufu I'm a Muslim but I dey very disappointed in you..Na una no dey make people believe say ISLAM is a religion of peace.. Hatred and wickedness just full una heart, body and soul..