@Ibukun420@bilionaire_dgb Na so we dey always hear. You dont know life happens before having plenty kids abi. Omo make everybody carry their cross and live with the consequences of their decisions. We're all adults abeg
@KlazKing@Mr_danso_10@NigeriaStories E dey bible na. Dem dey heaven dey watch women wey dey baff for earth. Dem later abandon heaven come marry plenty women. Thats how the nephilims were born
@EyB_not_Diamond@TDeisine Since you dont lie to yourselves oya leave your drink with them na. Abi you no understand wetin you write? All these grammar wont help you. Its simple leave your drinks open since you trust them so much to always tell you the truth. Ode