@MeScottvee Even if this one Bop I dun lock funds elsewhere , no be me one idiot go con dey give unnecessary and silly advice about what I should’ve done with my life
@dwjxdd Not the only option lmao I get my Nysc cert already but who wan dey find 70k a month job meanwhile I’m used to spending mIlls in just a single day…… like make it make sense to me now? Going back to a lifestyle I’m not used to would be so fucking difficult
@dwjxdd Before nko , you dey serious with your life ? - Not justifying it but the reality is that waiting on paychecks which are literally peanuts in today’s economy will make life too and extremely difficult for the masses
@dwjxdd Ah Na so o be like you go find your set go front
I no ft use close to 2M buy phone make I con dey move with you wey dey use XR , I gats know say you sef get level reach some point
But solar inverter wtf is that ?🌚😂😂😂😂
@fwedesignerx Your post con dey gimme joy nowadays
Well im more of a post colonial retriever but i just try to keep my white uncles entertained from boredom, they love it and they hand me some pocket money