@MTNNG@MTNNG na Ogun go help me destroy una business. Nigerians please stop using MTN. It has been confirmed that they are thieves in a big office. @MTNNG ndi oshi. God go punish una. My 30k suscription nor go lost like that. Fiber x is a scam, MTN is a fraudster
There is a heavy downpour here in Delta State. It's 1:08 am. What could these kids be going through? πππππππππππππ. Omo, because of these children I nor fit dey close my eyes again. Our only crime is to be Nigerian. Lord have mercy on these kids. #ENDBANDITTARY
@unusualphyna Shameless phynabortionist. Weda you like it or not, our 30BG Oga, 001 of Afrobeat nor know u. π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£
@unusualphyna Phyna if u nor shut ur mouth, na slap I go use shut am for u. People dey talk u ur self wey nor get sense wan talk. If u like dey ur Popsy side, wizdidikid nor go still F u. Davido to the world
@unusualphyna 30BG can never cry over FC. Phynarazz, oya enter house and go borrow a wig. 30BG nor dey borrow wig. π€£π€£π€£π€£. We don't fake it here, @unusualphyna Onyeze Blessing almost finish you d other ooooo so warn your self or else I go cook you give dogs chop. π€£π€£π€£π€£π€£π€£
@unusualphyna Abeg enter house close doors. People dey talk you wey OBO nor know wan talk. Taaaa getat and enter your house make you go borrow hair again. ,π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£
@carterefe__ Who noticed @carterefe__ nose is like that of RAM. π€£π€£π€£π€£π€£. Oga wey him mouth be like a spoilt shower. OBO big pass your generation with your cow mouth and your annoying skits.
@aireyys Abeg shut ur mouth wey be like ur smelling shoes that year. You guys did this nonsense last week now that Laycon and co followed your footstep. Jury my ass
@cenbank Provided make una tell efcc to keep records of those criminals wey dey carry centillion to bank, money wey them bury for only God know how many years. Bad government, liars CBN you are included oooo