@official_Gegeh You still day enjoy now say bi you get money to buy beans
You don’t know wetting we day face for this place since yesterday now are never eat anything and you day there day call tinubu person wey no get strains or wey never eat go Dey do like this oga please go sleep.
Good day everyone how’s work today ?
Please guys how do you make money on the x app because I don’t understand have try many ways and everything is zero