Make i rate fraud wey ehn legend no rate?
Chai and dem still de use pedri wyn some kind people for 2026.
Wait wait fess
Pedri wey both ehn country and legend no rate π. Make una just de play π
"I appreciate messi greatness but my love for christiano Ronaldo is from heaven and beyond this earth"
All these long episodes to explain how dumb some so called ronaldo fans are
Oga Ronaldo is a better player than messi if you no gree type your own