@ChuksEricE Na still una go complain say " Why are you objectifying me"
Treat her like woman--- She will complains--- the call you a simp
Yall should pick a side and stick to it
@Hybrid_Ola Benin people no get settings..see wetin them dey celebrate? One person even carry ring light no wonder these people go host party on top flyover. Zero settings zeroooooooo e remain small them and people for sokoto go dey drag lifestyle wetin safe them be say most na Christian
@Stayoutmyway00@PH_Socials Naso, no be today BRother Dey kill brother naaa.. why did they carry gun? If I go carry gun for BST I go still carry gun for my fellow Aromate?