@Alade_Aladist@boy_director What’s your definition of Legend? Calling Duncan Mighty legend 😂😂 Another 30BG fan that just proved they’re not well learned but lucky to be a literate.
@jerry52432@davido Sayless brr! Most of their fans dey very fortunate to be a literate dem dey very dull gan😂. See for the same place wey hin dey do show ooo nah Bigwiz dem Dey chop 😭😂😂
@Bigfem01@davido Most of the 30Bingos fans would believe even a picture to satisfy Osas 😂😂😂 dem just dey lucky to be a literate dem no dey well learned. 😂
@Amarachukw36922@davido I know believe when dem say almost Osas fans no dey well learned dem just dey very lucky to be a literate, nah now I believe.
Wizzy no dey here ooo but see Weytin dey sup
@klishcoalord@davido You know watch video finish you dey open your smelling mouth dey misyarn 😂 Wizkid no Dey there oo but dem just dey sing baba song dey go Abi you need evidence ?
@dareisaboy Gen Z? Well, it’s actually Gen Alpha and Gen Beta. Gen Z refers to individuals born between 1997 and 2012, while Gen Alpha and Gen Beta encompass those born from 2013 onwards. Interestingly, the late 2000s are also considered part of the Gen Z demographic.
@_fikky1 Badoooooo get 8 entries for billboard alongside Fela
While their favorite get 6 entries recently alongside Big wiz and then their are his fans saying tr9sh online.
@JeffdeyCraze Omo you just carry your fooling around with your https://t.co/rRjqfC0YYt damn! So, they’re also lots of lucky literate on this app? Most of y’all should have stayed on Facebook. The world has changed and the internet can let you figure out what others think they’re right about.