@The_boy43@01bougiee@bazedsigma@olu_mighty9 Nah you dey cry about Ronaldo up and down they defend old man wey dey selfish like that if una ewure no fit perform make he go retire if he no retire make he shut the f up
Any true united fan is a Ronaldo fan first before Bruno, I don’t hate Bruno but it’s their time to step up for the national team. Treat Ronaldo like he treated Figo