@ZagazOlaMakama Surrender so that wetin go come xup... omo if I am army you no even show for camera, I go make your wife widow on the spot
.... you go stay Bush terrorise people finish come out dey keep innocent face... thunder fire you
@General_Somto Who wan marry them ? For tinubu economy....? Make them just carry belle and take care of the pikin. Majority of them na bad advice and character keep them there. E never too late to pic sisters form.
@fkeyamo On your mandate we shall stand , on your mandate bola , on your mandate bola , on your mandate we shall stand!!!!
No worry yourself ... everything will be OK
@instablog9ja As you get oil well , hunger no fit catch you.... but you suppose shame as an elderly man. No be every thing Elder sidon see be better thing.