@Kembox You just dey shalaye , even hazard wey no good reach Ronaldo, manager go praise am if them won play again each other . Wetin I ask you is to bring video of coaches doing analysis the way mourinho dey do for messi .
@Kembox All these long cap no be am , bring am, bring the video evidence of opponent coach talking about like the way mourinho was talking about messi.