@Plantainboyy Dey like watching them do d do and than round it up ๐
But dey donโt want there children doing it ๐๐
Karma is a bitch shaaa๐
@Jack_ng01 Go watch action Series and have clue of how US Force operate. E.g of d series
Seal Team
Six
Strike back
Start wit this first and stop spreading fake news
@yabaleftonline Oh God
Physics teacher chai, I no wan curse am shaa, na becos of dat teacher I switched to Art student peacefully.
Making someone looks like Iโm dump ๐๐ meanwhile na him no sabi teach
@Naija_PR 4 prevention of pregnancy use postino, 4 HIV go to hospital b4 24hours, dey will give u PREP to use for one month, after dat, u go back and run HIV test, then, dey will give u another drugs call PEP to use for 30days. Dats it. So Y go thro dis stress wen u can use protection.