@DavidoPolice Una know dey shame una fave album dey 41, album wey dey drop on Friday o 😂 😂 the energy wey una take dey drag Bigwiz make una use am stream oriade.
@itz__rito@hypetribeng No go tell your fave to change small, nah same tone he dey use sing all his songs. Nah to dey shout like person wey dey put pre@q for in anus.
@vynine69181 What annoys me is this statement "I've always been FC for life'. You're a fo*l for that statement, because you can't be an FC and talk shit about Big Wiz.
@abazwhyllzz So every artist wey no sing for World Cup nah small artist? No be only your teeth break, your brain break join òfonú. Werey rub cream for face bí ẹni tí wọn tá lófà