@GBUnitedx Abeg he should remain there, some of una no sabi watch ball, he's a good athlete but nothing more, definitely not the kinda dm Carrick is looking for
Fc slow I swear, na agenda be Una revenge??? Since Burna wipe una dj, na steady crying day after day we dey see here, make una sha just leave @davido out of una pity party, cry alone leave 30bg tf alone, when una gather go rub Grammy oil we no dey
@Femzydr1 Y'all really think this is 2002? So DJ wey dey show wey Burna come no go play him songs??? Abi Burna no get DJ? Who be this DJ association wey over 80% of DJs all over naija no dey part of?