@feranmi_flash1@feranmi_flash1 - just because you can’t refund me back my 5K as promise before paying you, you blocked me on Telegram. And you’re out here claiming big boy all in the name of winning. Grow up.
@Killaboyszn Baba Abeg dey give us Game Abeg! as we no sabi dey beg for money! At least let’s use what we’ve to get what we want and also benefit from you 🙏
@SportyBetNG E be like say Una don dey craze! Where my money since Feb 22! Abi Ogun fe pa yin ni!
48Hrs (3 times) never reach ni?
I don call Una for more than 4 times!
@SportyBetNG I’ll pay you people’s name RED Ooooo, if you don’t pay me my money. It’s been over 48hrs I haven’t receive my money yet. And Una dey collect my money if I wan deposit